뮤직 비디오

제공

크레딧

실연 아티스트
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
실연자
Omah Lay
Omah Lay
보컬
Knowledge
Knowledge
보컬
Piego
Piego
보컬
작곡 및 작사
George Dandeson
George Dandeson
송라이터
Precious Isaiah
Precious Isaiah
송라이터
Stanley Omah Didia
Stanley Omah Didia
송라이터
Banjo Semilogo Kayode
Banjo Semilogo Kayode
송라이터
Banjo Oluwasemilogo Kayode
Banjo Oluwasemilogo Kayode
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Semzi
Semzi
프로듀서

가사

No no no, hmm Original Oh no no no, no no no I go dey put myself in order Make I no go kpai person daughter No be only me be her lover If na play make you stop am Abeg make you use your upper Before dem say na only me dey chop am Go dey out myself in order Before them do omugwo for the matter Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa Her booby dey balabala Oburo childs obu rubber She let me climb all night She come in right on time She dey give me pronto Low low What I really want is yolo We making love all night She come in right on time She give me pronto Low low What I really want is yolo My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm Roborobo ye Girl you wanna raba stylee You waka make you enter my way Girl you chop my pay Only you dey make my day You dey whine fit to make a man craze I say roborobo yeh You wanna raba stylee Come grind for me girl ikaite Girl you rub my chest Girl you dey make my day Come whine for me girl ekaite I say roborobo My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm Gimme mm mm Give me another mm Gimme another till I get gorimapa mm mm Drown for my mm Holy water mm Ten litre e no go do mami water Raba bam bam Girl you fit off the lantern Swear we go turn the mattress No tell me calm down Babe no tell me calm down Ngozi Chimamanda A Raba bam bam Swear she go hear this matter Swear she go continental Don't tell me calm down Ngozi Chimamanda Swear she go hear this matter It's STG Ochochochocho Make way, bad boy is coming through Ajebo Hustlers Kpos lifestyle
Writer(s): Banjo Kayode, Stanley Didia, George Dandeson, Isaiah Precious Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out