album cover
Many Things
4,037
Afro-Pop
Many Things은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 31일일에 New Age Music Entertainment에서 발매되었습니다.Many Things - Single
album cover
발매일2023년 8월 31일
라벨New Age Music Entertainment
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

작곡 및 작사
Maleek Ramadan Salami
Maleek Ramadan Salami
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kdee Beats
Kdee Beats
프로듀서
Saintkhor
Saintkhor
공동 프로듀서

가사

So many things wey me I get to talk oh
I wish i could tell it all oh
But you know you go explain tire
If you no get proof say you deh try hard oh
Dem go look you carry face
Until they confirm say you carry grace
Bad man me no need their validate oh
Different breed we never the same oh
The only way to go is up , so I'm going up
Lately I've been doing lot of growing up
To every mistakes I make, trust me I'm owning up
Baba God is always showing up
Right from Mapoly I've been killing them
Emi O jabo ko foh, 3310
Even though them no reach I'm feeling them
And if you don't respect me , o n siwin then (Onsiwin then)
Yet to be rated , not underrated
Temi ba wa ireti n be oloun mo ma debe
He suppose don be ehn oloun lo se be
Never flop , I won't stop till I'm celebrated
Even if the world dey on DND my alarm go sound
And overtaking is allowed
Tell me who cares if I'm late
When me I stay up to date oh
So many things wey me I get to talk oh
I wish I could tell it all o
But you know you go explain tire
If you no get proof say you deh try hard oh
Dem go look you carry face oh
Until they confirm say you carry grace
Bad man me no need their validate oh
Different breed we never the same oh
I've been on the road for a long time getting here no be kanako
Them dey talk say first dey come last sometimes, but my people know there's nothing I cannot do
I've been putting in work
This shit ain't no beginners luck
When I drop orin mi won gbo
I put it on God, I'm gon be forever straight
Counting blessings, never stressing
Oluwa I know say you gat me
Ologo Omo lo dami
Jowo ya mi y'esu biti lami
Oriburuku ko ma lo r'ami
Protect me from anybody wey wan harm me
So many things wey me I get to talk oh
I wish I could tell it all oh
But you know you go explain tire
If you no get proof say you deh try hard
Dem go look you carry face oh
Until they confirm say you carry grace
Bad man me no need their validate oh
Different breed we never the same oh
Written by: Maleek Ramadan Salami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...