album cover
Fada
8
World
Fada은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 9월 1일일에 Star Mega Empire에서 발매되었습니다.Fada - Single
album cover
발매일2023년 9월 1일
라벨Star Mega Empire
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM130

크레딧

작곡 및 작사
Adegboyega Fawole
Adegboyega Fawole
작곡가
Fawole Adegboyega Joshua (Willi)
Fawole Adegboyega Joshua (Willi)
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Adegboyega Joshua Fawole
Adegboyega Joshua Fawole
프로듀서

가사

Everyday do pray to the creator
Make e give me the stamino
Cause many many things them talk say I no fit do myself
Whenever I land e be causing tornadoe
Them shouting ewelemo
No fear them go show me for their television
Them go hear me for their radio
Telli me watin come be issue
You no fit take a man to another road
See the eyes wey I get na see through
Make you no dey whine yourself
My guy I fit to see you o
Na me be their baba
No dey see anybody wey try dey do competition
Everybody wey don try don stop for the road because them no fit toggle with Don
Enemy plenty for my radar
No dey send anybody wey try sèréwá
I fit do you anything I no send you or send your Fada da da da
My song don dey high many people
E con be like juju
Like e voodoo
Abracadabra
What the man dem say
How long you go dey on this realm o Massimo
Oh I don't know
Watin I sabi na say
Anything wey I do them go follow
Oh no no no no no
Shey you know, shey you know say
Back in the days when I need something them no borrow borrow
Mehn ó korò
Na me be their baba
No dey see anybody wey try dey do competition
Everybody wey don try don stop for the road because them no fit toggle with Don
Enemy plenty for my radar
No dey send anybody wey try sèréwá
I fit do you anything I no send you or send your Fada da da da
Written by: Fawole Adegboyega Joshua (Willi)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...