album cover
Vanity
album cover
Vanity은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 14일일에 TUNEUPMUZIK에서 발매되었습니다.Vanity - Single
2023년 10월 14일
라벨TUNEUPMUZIK
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

If u talk am as e be one day u go payn
If u no talk as e be one day u go payn
So why bother
This life na one no another
Na all the street we dey cover
Dem knows me for my area
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
When I reason reason
and I no fit think something right
I just pick my top and
I put on something toh nice
I no fit kii myself aye kan lo wa
Ma mu eguro memu
to brighten my eyes
Ma je orimi I no wan know tomorrow
Enjoyment no free me
I can't give up na na na
Emi a elevate when the day reach
I get people wey I dedicate to
When it is raining or it is shinning
I can't give up na na
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Written by: Anibi Mamame Titilayo

Loading...