album cover
Jose
album cover
Jose은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 9월 8일일에 ROISE에서 발매되었습니다.Jose - Single
2023년 9월 8일
라벨ROISE
언어English
BPM72
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Is there a vaccination to cure a nation of SAPA syndrome
Is there a vaccination to cure a nation of SAPA syndrome
I ask again
Is there a vaccination to cure a nation of SAPA syndrome
Owu ji the land since kingdom come
Wetin eye don see omo e no be Tom Tom
Money for dey but the snake don chop
"I prefer not to speak" na so Mourinho talk
Poverty disease we dey hustle because
Burning up the green pass it after you puff
Oh lord
We ginger for the hustle get it on our own
Wisdom no be muscle if you know you know
Wisdom no be tussle
Wisdom no be tussle
Wisdom no be tussle you fit go insane
Tryna fight me for my knowledge you fit go insane
Okay okay know my type no dey play no games
Nowhere to stay some my people living day to day
Is there a vaccination to cure a nation of SAPA syndrome
Owu ji the land since king.dom come
Wetin eye don see omo e no be Tom Tom
Money for dey but the snake don chop
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Una too dey whine
Written by: Ray Emodi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...