album cover
Underrate
Afro-Pop
Underrate은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 27일일에 flip records에서 발매되었습니다.In a Loop
album cover
앨범In a Loop
발매일2023년 10월 27일
라벨flip records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Franklin Robert-Maduekwe
Franklin Robert-Maduekwe
작사가 겸 작곡가
Kweku Quaye
Kweku Quaye
작사가 겸 작곡가

가사

Make I tell una tori o
I want to tell you tori
Make I tell una tori o
Shey make I tell you story
Back then them dey underate me o
And this girl do Konni konni o
Right now she dey call call me o
E be like say she wan dey follow follow me o
Make sure you change am for them o
I swear I no fit forget o
See I was padding paddling
Paddling my boat
Many people dey but I'm all on my own
Ahhhhhhh
Ehhhhhhh
Yes I was padding paddling
Paddling my boat
E no too dey
But tell me how you go know?
Be like dem dey underrate me o
Be like dem want to dey underrate me o
E be like dem dey sleep on top me o
Be like dem want to dey sleep on top me o
Be like dem dey underrate me o
Be like dem want to dey underrate me o
E be like dem dey sleep on top me o
Be like dem want to dey underrate me o
As e clear for their eye everybody shout
Ewoooooo
Ebelebe Ewo
Na me wey bring the gbedu
Ewooo
Ogaranya Ewo
As e clear for their eye
Dem go dey scream
Ewoooooo
Ebelebe Ewo
Tell your papa and your mama say ewo
Teebee don come again
Ewoo
Say dem go feel am for here
Ahhhh
Teebee don come again
Dem go hear am for here
Ahhhh
I don come again
So fuck it o
Drop it o
Ahan
Fuck it o
Giddem o
Uhun
Drop it o
Uhun
Omo I no fit forget o
Them been dey watch my wallet o
Now she wanna kiss and caress me
But this one I no fit forget o
Make sure you change am for them o
Anyone fit to collect o
If you dey find me my guy
I'm chasing dollars & cents o
Fuck it o
Drop it o
Ahan
Fuck it o
Giddem o
Uhun
Show dem o
Ahan
Fuck it o
Drop it o
Be like dem dey underrate me o
Be like dem want to dey underrate me o
E be like dem dey sleep on top me o
Be like dem want to dey sleep on top me o
Be like dem dey underrate me o
Be like dem want to dey underrate me o
E be like dem dey sleep on top me o
Be like dem want to dey underrate me o
As e clear for their eye everybody shout
Ewoooooo
Ebelebe Ewo
Na me wey bring the gbedu
Ewooo
Ogaranya Ewo
As e clear for their eye
Dem go dey scream
Ewoooooo
Ebelebe Ewo
Tell your papa and your mama say ewo
Teebee don come again
Ewoo
Say dem go feel am for here
Ahhhh
Teebee don come again
Dem go hear am for here
Ahhhh
I don come again
Ahhhhhhh
Ehhhhhhh
Said I was padding paddling
Paddling my boat
Many people here but I'm all on my own
Hmmmmm
Ehhhhhhh
I was padding paddling
Paddling my boat
You know as e dey go
Written by: Franklin Robert-Maduekwe, Kweku Quaye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...