album cover
Pace
3
Afro-Beat
Pace은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 20일일에 Afroobird에서 발매되었습니다.Desire - EP
album cover
발매일2023년 10월 20일
라벨Afroobird
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

크레딧

작곡 및 작사
Msughter Nuel Shaapera
Msughter Nuel Shaapera
작사가 겸 작곡가

가사

Me I fear pressure Ina mi life
Soul searching Man dey try survive
Me dey pon fighting for the price
God's blessing's pouring for mi yard
Oh nah
Jah send your blessings not Pharisee
Make dem speed up faster like catalyst
Make dem hold me tender like katalina
Sex drugs and money
Lord I be sinner
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don de sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no matter if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Body tire o
Sometimes man dey tire o
Aaah dem go tire o
Jah Jehovah send down fire o
I no dey give man yawa o
Dem no no fit drag my trouser o
Nfana ibaga
Dem no fit stop Wetin God sign o
Wetin God sign
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don de sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Jah send your blessings not Pharisee
Make dem speed up fire like catalyst
Make dem hold me tender like katalina
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Written by: Msughter Nuel Shaapera
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...