가사

(Bussmyhead) My pocket full and my glass cup runneth over, over (over) Mm, ahn-ahn-ahn (mm, ahn-ahn-ahn) When I no get shishi-shishi, na she come over (na she come over oh) Over (na she dey come over, ahn-ahn-ahn) I will oh (will oh) Tell me wetin you need oh (need oh) Booty wey soft like pillow (ti oh) Only wetin man fit know oh-oh My Philo' (Philo') Throw me shades if you feel oh (feel oh) I go rock am like Dior (Dior) I dey give am for free oh, uh 'Cause I no fit talk, kini mo fe soh? Bum bum buss up my processor Week days under the sunset, under the sun Make nothing touch your complexion (nothing touch your complexion) I no fit wait, the ting don long I no fit wait for turn by turn (I no fit wait for turn by turn) Make we just chill for upstairs (make we just chill for upstairs) For Calabasas, California, ahn-ahn (for Calabasas, California, ahn) Body hot like thermo (Thermocool) She no need another (afi Mayorkun) Body no get competi-ti-tion, competi-ti-tion, no-no Body hot like thermo (Thermocool) She no need another (do-do-do) Body hot like 40 degrees, like 40 degrees, oh no-no Both sides (both sides) You keep playing both sides (both sides) Wanna know, wanna know if I'm wasting my time Any man wey no wan je gbese (gbese) Know say your matter no be kekekere ('kere) I tell her this, she doing that 'cause she know say I know Odikwa risky, your body bad (ebelebe) Ready to risk it all on the line (ebelebe) You gat me ringing your cellular (ebelebe) Your matter do me irregular things And, I am guilty of all the charges And, this your beauty is undeniable Ohema, listen to gbedu now (Ohema, listen to gbedu now) Or you go press me like computer keys? Mm-mm-mm I no fit talk, kini mo fe soh? Bum bum buss up my processor Week days under the sunset, under the sun Make nothing touch your complexion (nothing touch your complexion) I no fit wait, the ting don long I no fit wait for turn by turn (I no fit wait for turn by turn) Make we just chill for upstairs (make we just chill for upstairs) For Calabasas, California, ahn-ahn (for Calabasas, California, ahn) Body hot like thermo (Thermocool) She no need another (afi Mayorkun) Body no get competi-ti-tion, competi-ti-tion, no-no Body hot like Thermo (Thermocool) She no need another (do-do-do) Body hot like 40 degrees, like 40 degrees, oh no-no I no fit talk, kini mo fe soh? Bum bum buss up my processor Week days under the sunset, under the sun Make nothing touch your complexion I no fit wait, the ting don long I no fit wait for turn by turn Make we just chill for upstairs For Calabasas, California, ahn-ahn (California, ahn-ahn)
Writer(s): Adewale Mayowa, Adewale Ayobami Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out