album cover
Selfish
3
Afro-Beat
Selfish은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 20일일에 HigherLVL에서 발매되었습니다.Selfish - Single
album cover
발매일2023년 10월 20일
라벨HigherLVL
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
LOTi
LOTi
실연자
작곡 및 작사
Lotanna Obiefuna
Lotanna Obiefuna
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Prosper Anochie
Prosper Anochie
믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

Dem ah want to dey run my race
Dem ah want to dey start to dey
Dey mis-yan say they want to dey want to dey
Na see finish dey cause disgrace
They say I’m selfish
Cos I no give them pay, they vex I’m living carefree
I no get time for no catfish
Kinikan got me on a mad ting
Hmm
Them want to dey start to dey run my race
But na me wey start to create my lane
Ain’t no traffic for this my way
No be my power but na by him grace
They say I’m selfish
Better check the way you dress
Before you address me
Cos I no come here come look Uche face
They say I’m selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish
Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday
Oluwa oh
Bamidele
Don’t care bout your feelings
When everyday na payday
All my haters they envy
Leveled up now the boy getting money
Pretty girls on speed dial, omo them plenty
They wanna lick me like a candy
She say she like my stamina
When I give it to your girl
She gets louder now
Wetter than a pool
She a water sign
Scorpio sun
Every night she wanna chop me now
Chop me now
Them want to dey run my race
Oboi no go try cross my lane
No think say you fit try my grace
Baba God dey my back and him oil dey my head
20 man shall fall that day
No talk say I no warn you kpe
Cos my eye don start to dey red
No lose guard begin shalaye
They say I’m selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish
Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday
Oluwa oh
Bamidele
Don’t care bout your feelings
When everyday na payday
They say I’m selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish
Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday
Oluwa oh
Bamidele
Don’t care bout your feelings
When everyday na payday.
Written by: Lotanna Obiefuna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...