album cover
Outside
10,435
Afro-Beat
Outside은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 1일일에 Advert Gene에서 발매되었습니다.Gold
album cover
앨범Gold
발매일2023년 10월 1일
라벨Advert Gene
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM190

크레딧

실연 아티스트
Otega
Otega
실연자
작곡 및 작사
Ifedayo Oghenetega Stephen
Ifedayo Oghenetega Stephen
작사가 겸 작곡가

가사

[Intro]
Tell me why you no go like person wey dey sing like this
Abi you no feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trips, and smoke my trees ahh
[PreChorus]
I never dull and I'm always gassed up
So many sleepless night and it's on all me, Ọlọhun
The other dey for ghetto, we dey roll dice
You fit play 6-5, make I throw double 6, Ọlọhun
Titi mo fi d'ọmọ t'ọn sọ, some of my guys dey sleep on me
No play time, no dey waste my time, my whole life be on DND
[Chorus]
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you know feel am?
Make dem no disturb my peace, I just dey smoke my trees
Emi o ni iṣoro
[Verse 1]
Gimme your love
Gimme, gimme sweet love
Gimme your love
Na wetin I go chop I dey find
Make I no go ever jam wetin go chop me
[PreChorus]
Back in the ghetto wey we dey roll dice
You fit throw 6-5, make I throw double 6, Ọlọhun
Titi mo fi d'ọmọ t'ọn sọ, some of my brothers dey sleep on me
[Chorus]
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you know feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trees, and smoke my trees
[Refrain]
No worries on this side (No worries on this side)
No worries on this side (No worries on this side)
Emi o ṣọmọ get inside oh (Emi o ṣọmọ get inside oh)
Men I dey outside oh, I dey outside oh
Pass me the milli, shey
I dey outside o, I dey outside ohh
Ohhh
[Bridge]
No worries on this side
No problems on this side
Mi o ṣọmọ get inside oh
Ọmọ I dey outside oh, I dey outside oh
[PreChorus]
I never dull and I'm always gassed up
So many sleepless night and it's on all me, Ọlọhun
The other dey for ghetto, we dey roll dice
You fit play 6-5, make I throw double 6, Ọlọhun
Titi mo fi d'ọmọ t'ọn sọ, some of my guys dey sleep on me
No play time, no dey waste my time, my whole life be on DND
[Outro]
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you no feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trees, and smoke my trees arrh
[Outro]
Otega kan bayii
Calli on the mix
Jogbo street ohh
Written by: Ifedayo Oghenetega Stephen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...