album cover
Daddy
album cover
Daddy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 27일일에 2023 Nuelzo Music에서 발매되었습니다.Daddy - Single
2023년 10월 27일
라벨2023 Nuelzo Music
언어English
BPM142
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

One two
One two buckle your shoe
Three four yeah
When I look into the mirror
Wetin I see na your grace and your mercy yeah
I go always tell my people
Of your love and your blessings your blessings yeah
Na only you be my hero
No be lie no be whine no be alcohol
All my worries all na zero
Na why I be why I be be the number one
See the light is on me now light is in me now
Tell me what you see now
Even wetin be Caesar's
Even King Ceasers don Dey give me now
Doubting Thomas turn believer oh
Jesus boys dey deliver oh ah
Make nobody dey deceive ya oh
These blessings na forever oh ah
Daddy be the father the son the trinity in one God
Daddy be the one wey dey come through every time we call on
I no know how I wan do am if Daddy no dey
I no know how I wan do am if Daddy no stay
Daddy dey here for me
(Oche du leba awo noo Oche du leba awo noo)
Daddy dey here for me
(Oche du leba awo noo Oche du leba awo noo)
Oche du leba awo noo
Na only you get my body and soul
Na Jesus wey Dey run am heaven be the goal
Me I no Dey for their rigmarole
Yeah I know say dem go want doubt
No long talk when my Lord touchdown
Me I no dey lie see as we Dey run am
Tell that person make he calm down
Wetin you want now
Make you tell am He go run am
Make you just believe say He go surely run am
Papa no dey fail oh
Make you just believe say Him go surely run am
Daddy be the father the son the trinity in One God
Daddy be the one wey dey come through every time we call on
I no know how I wan do am if Daddy no dey
I no know how I wan do am if Daddy no stay
Daddy dey here for me
(Oche du leba awo noo Oche du leba awo noo)
Daddy dey here for me
(Oche du leba awo noo Oche du leba awo noo)
Written by: Emmanuel Ikpe Idah, Paschal Ochai, james adole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...