album cover
Runmo
album cover
Runmo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 27일일에 MSN GANG/Arogumenite Sounds에서 발매되었습니다.IDAN
앨범IDAN
2023년 10월 27일
라벨MSN GANG/Arogumenite Sounds
BPM179
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Runmọ
Extra crown
Musical Taliban number 1
Runmọ
[Verse 1]
Everyday we dey shut it down
Make everywhere dey gbana laye
We no dey sleep till day break it down
Make everybody dey jupa eh
The more money wey man dey make
Na the more the more wahala go dey dey
You gat to enjoy and bear the pain
No be one day dem dey turn to baba Alaye
Them say all my padi don hamma
Make I go sete mi werey
Ṣe you know everybody get him time
Iwọ gan-an ṣi ma ṣe ti ẹ deedee o
All the goodness and mercy and shower of blessings na God dey give a man
If your neighbor don make am dey jolly with them one day you self go smile
[PreChorus]
A rich man is nothing, he's just a poor man with money
And if e get money and e no fit help, he's just a poor man with opportunity
[Chorus]
Runmọ
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Ko dẹ ṣe ti ẹ loni were
Akonowa everybody dey one-way
See akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey pick race
[Verse 2]
Money make everyman dey shiver
If you no get am you go dey faraya
If you no get ginger you go hear am to ba lọ sun gbalaja
Ọpọlọpọ anfani lo n bẹ
Ṣe you ready to go down there?
One million ways e dey for you to get richer ṣe iwọ le ta tẹtẹ
[Chorus]
Runmọ
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Ko dẹ ṣe ti ẹ loni were
Akonowa everybody dey one-way
See akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey pick race
[Verse 3]
Say all my padi don collect make I go do my own eh
Ṣe you know everything geti time
Cos we no dey give them better update
All the goodness and mercy and shower of blessings na God dey give a man
If your neighbor make am dey jolly with them one day you self go smile
[PreChorus]
A rich man is nothing, he's just a poor man with money
And if he get and e no fit help, he's just a poor man with opportunity
[Chorus]
Say
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Runmọ my padi deede (Deede)
Runmọ my padi runmọ (Runmọ)
Ko dẹ ṣe ti ẹ loni were
Akonowa everybody dey one-way
See akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey one-way
Akonowa everybody dey pick race
Written by: Oitsefemi Majemite Ekele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...