album cover
Commando
19
Afro-Pop
Commando은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 10일일에 Sickomilly에서 발매되었습니다.Commando - Single
album cover
발매일2023년 10월 10일
라벨Sickomilly
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

크레딧

작곡 및 작사
Ayodeji Oreoluwa Ajayi
Ayodeji Oreoluwa Ajayi
작사가 겸 작곡가
Michael Olatunji Ayeni
Michael Olatunji Ayeni
작사가 겸 작곡가

가사

Hmm, hmm, hmm, hmm
Yeah yeah
Oh no no
Hmm, yeah
Arigato
Huh huh
Shawty wanna dance all night
Put my hand on her waist
No fit lie she be ten
Say she wan do the puff puff pass
Me I getti many khele plus the concubine
When dem see me dem Dey rush
Badman riding porch
With my biggy pole all these girls dem wan touch
Me I wanna thrust
Fastly and slowly
Anything wey happen na you go tell the story hehe
Eh eh
Ehwaa Ehwaa
Your body give me fever fever
The gbedu for the speaker speaker
Make a man won deliver deliver
Anywhere me go with my commandos
With my money truck ladies stand ten toes
Shanawole geng pocket overload
Light that place with the vibe
With my bad man flows
Anywhere me go with my commandos
With my money truck ladies stand ten toes
Shanawole geng pocket overload
Light that place with the vibe
With my bad man flows
When you see me make you comport
No Dey give me issues no Dey give me contour
Omoge jo jo
Striking that ball to da goal post oo
Yeah yeah, yeah yeah
Stoner plenty for the bando
Nothing that we can't do
Girl 22
But never too hot to handle
Ekaite
For the night eh
Never ever walk alone
I'm with the right babe
Baddie too hot but no be ice spice
Sweet vanilla no be fan ice
Cause me I wanna thrust
Fastly and slowly
Anything wey happen na you go tell the story hehe
Ehwaa Ehwaa
Your body give me fever fever
The gbedu for the speaker speaker
Make a man won deliver deliver
Anywhere me go with my commandos
With my money truck ladies stand ten toes
Shanawole geng pocket overload
Light that place with the vibe
With my bad man flows
Anywhere me go with my commandos
With my money truck ladies stand ten toes
Shanawole geng pocket overload
Light that place with the vibe
With my bad man flows
Special announcement
To all the ladies
Hands up and shake that booty
Ebelebe make you just dey whine your waist
Whine am slow
Whine am slow
You dey make man crazy
Written by: Ayodeji Oreoluwa Ajayi, Michael Olatunji Ayeni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...