album cover
Grace
6
World
Grace은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 23일일에 Wynad에서 발매되었습니다.Grace - Single
album cover
발매일2023년 10월 23일
라벨Wynad
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM82

크레딧

실연 아티스트
Wynad
Wynad
실연자
작곡 및 작사
Obi Franklin Chinemelum
Obi Franklin Chinemelum
작사가 겸 작곡가

가사

Sounds
The only wynad oh woah eh
That place wey my papa no reach I go reach am pass oh
That place wey my mama no reach
I go reach am pass oh I pray
Oh lord please bless make I go use money stop all these nonsense oh
Devil by fire by force I say you must carry all your properties go now now
Chorus
Gimme grace
Gimme grace
Oh lord
Gimme that grace wey go carry me go far in life x2
Verse 1
Gimme that grace wey dem no fit disgrace
My enemies
God send them ablaze
Those ones wey no wan make I dey succeed
Go dey see me dey succeed
I must make it
Must make it bigger in this life
I must make it
Must make it bigger in this life o
Hook
I don\'t want to suffer anymore
Don\'t want to
Don\'t want to cry anymore
I just want to
Just want to make this money
This money wey dey insult me oh lord
X2
Back to chorus
Change my condition
Say make you Gimme divine
Promotion
For my life abeg take away any temptation
Wey go block my way to my destination God abeg oh x2
Back to hook
Back to chorus
Change my condition
Change my condition
Say make you Gimme divine Promotion
For my life abeg take away any temptation
Wey go block my way to my destination
Change my condition
Say make you Gimme double Promotion
For my life abeg take away any temptation wey go block my way to my destination oh lord
Oh oh oh
Chykenobiz oh
I respect you oh woah woah
More grace o
Tsk ijele umuoji oh oh
More grace
More grace
Written by: Obi Franklin Chinemelum
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...