album cover
Portion
album cover
Portion은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 11월 24일일에 Grafton Entertainment에서 발매되었습니다.Portion - Single
2023년 11월 24일
라벨Grafton Entertainment
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Lit!
Hitboi Idahams
Before you pray for my downfall
Omo, make you just pity me, oh
If you know what I have been through, oh
You no go wish me make I fall, oh-oh
Man, I've been on the streets
And I still dey find money
And my mama dey pray for me, oh
And, and God dey for me, oh, oh-oh
So many nonsense wey my eyes don see
I no fit talk am 'cause my eyes on the cheese
Village people, abeg, abeg, let me be
So I play my guitar and my sweet melody
I no go go back village
No be my portion, oh
No be my portion, oh
No be my portion, oh-oh
I no go go back village
No be my portion, oh
No be my portion, oh
No be my portion, oh-oh
My mama leave me in 2015
My papa leave me in 2016
I be dey reason make I press 19
If no be God say make I maintain, oh
Upgrade my friend, maybe
They keep on sleeping 'til you take their city
Na me be the seed wey dem try to bury, oh, oh-oh
So many nonsense wey my eyes don see
I no fit talk am 'cause my eyes on the cheese
Village people, abeg, abeg, let me be
So I play my guitar and my sweet melody
I no go go back village
No be my portion, oh
No be my portion, oh
No be my portion, oh-oh
I no go go back village
No be my portion, oh
No be my portion, oh
No be my portion, oh-oh
(Oh, yeah) oh-oh, yeah, yeah, (oh, yeah), oh-oh (oh, yeah)
No be my portion, oh
(Oh, yeah, oh, yeah, oh, yeah, oh, yeah)
It's STG
Ladies and gentlemen
Army boy
Written by: Abiola Ahmed Akinbiyi t/as Bella Shmurda, Idawarifagha Ismael Hart
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...