유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Lifesize Teddy
실연자
작곡 및 작사
Treasure Apiafi Banigo
작곡가
Uzoma Samuel Onyenucheya
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Sparrq
프로듀서
가사
I be the girl for the corner
Don tey I Dey chase I be forerunner
Carry my cross like Golgotha
Dem pray make I fall down, oluwa cancel them order
Dem no Dey telli person
I don learn many bigi lessons
And I did it, one thing very certain
Showers of bigi blessing
Bigi blessing
I no be unbeliever (unbeliever)
From the bottom e start turn leader
Oga man no be God o God e bigger
Who sing the gbedu wey burst the speaker
Bad man want make we fall o (unbelievable)
If at all if all o (them no wan believe am)
Say na man wey Dey order, God deliver
I no be unbeliever
Unbeliever ah
I dey pray, you dey say make I no shine?
Barney wey Dey for her grind
Been waiting for my turn, very patient on the line
No mean say you go fit guy me
Na me you wan dey whine ni?
Me? Battle tested motherfucker, why me?
My victory has been written in the fine print
The prophecy will speak until my ashes hit the high sea
And all the ronchos them dem go contact
Unbelievers dem them go convert
When them see like 50k for the concert
Numbers multiply every time I thank the lord facts
I no be unbeliever (unbeliever)
From the bottom e start turn leader
Oga man no be God o God e bigger
Who sing the gbedu wey burst the speaker
Bad man want make we fall o (unbelievable)
If at all if all o (them no wan believe am)
Say na man wey Dey order, God deliver
I no be unbeliever
Unbeliever ah
Lyrics powered by www.musixmatch.com