album cover
Back2U
176
Afro-Beat
Back2U은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 11월 24일일에 Independent에서 발매되었습니다.Wonders of Westside
album cover
발매일2023년 11월 24일
라벨Independent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

가사

She be feeling my thing
Cuz she really likes me
Put some ice and lick it nicely
Omolara yeah you remind me
Many things that the people don't see
Wetin I go do
Nah to make up with my boo
Dem no tell me the truth
Say nah so love e dey do
Go dey confuse
Go dey confuse person...
Ye! Take a insight
Of our love life
All the reels
Of the moon and the sunrise
Me I never see any girl like you
If I even do I'd be back to you
Take it inside
Girl it's bedtime
When we scream
And we mourn and we change style
Me i never see any girl like you
If I even do I'd be back to you
Lara ahhh ahhh ahh
Ahhh ahh
Lara ahhh ahhh ahh
Ahhh ahhh
Her bumbum bigger
Like Bazooka
Ya know I am her kitty controller
Normal
None of my jigga
Fit try to dey whine my shima
Who goes you?
You dey say men are scum
And who told you ?
Oh yeah I too love you
Only you fit cut e my chain
Take a insight
Of our love life
All the reels
Of the moon and the sunrise
Me I never see any girl like you
If I even do I'd be back to you
Take it inside
Girl it's bedtime
When we scream
And we mourn and we change style
Me i never see any girl like you
If I even do I'd be back to you
Lara ahhh ahhh ahh
Ahhh ahh
Lara ahhh ahhh ahh
Ahhh ahhh
Written by: Sammy West
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...