뮤직 비디오

Ric Hassani - Ngozi (Official Video)
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

제공

크레딧

실연 아티스트
Ric Hassani
Ric Hassani
실연자
작곡 및 작사
Ikechukwu Eric Ahiauzu
Ikechukwu Eric Ahiauzu
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
EMMANUEL FEMI ADEJOBI PKA NUELBEATZ
EMMANUEL FEMI ADEJOBI PKA NUELBEATZ
프로듀서
JOKOTOLA TIMILEYIN PKA ENGR TIMMY
JOKOTOLA TIMILEYIN PKA ENGR TIMMY
프로듀서
Alex Solano
Alex Solano
공간 음향 믹싱 엔지니어
EDWARD KOBINA KOMFO" PKA WILDXYOUTHS
EDWARD KOBINA KOMFO" PKA WILDXYOUTHS
레코딩 엔지니어
SPARRQ BEATS
SPARRQ BEATS
레코딩 엔지니어
Spyritmyx
Spyritmyx
믹싱 엔지니어

가사

Ngozi, where you dey go If you leave me like this How I go blow Ngozi, I dey for you I need you to know Dem dey think say na me but how would dey know Na she dey carry me Na she dey ginger me Na she dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na she dey pray for me If I no dey for where she dey Na she dey defend me Omoge ife mi, she loving me gently She no dey vex no dey stress, Everything easily If I dey vex she no dey shout she dey reason with me She be my gee, she be my queen, she be my family, Wetin again I need Ngozi, Ngozi no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so Ngozi, Ngozi no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so Ngozi, Ngozi My baby Omo mi, so ngbo mi Don't leave me; Josh too funny Anything I did, baby I'm sorry I'm a new man now; baby come check me Gbogbo mo tiwa nsin mo tira Bentley I'm sorry (I'm sorry), so sorry Mabinusimi na you dey carry me Na you dey carry me Na you dey ginger me Na, you dey fight for me When I dey down, when I dey ground Na you dey pray for me If I no dey for where you dey You go dey defend me Omoge ife mi, she loving me gently She no dey vex no dey stress, Everything easily If I dey vex she no dey shout she dey reason with me She be my gee, she be my queen, she be my family, Wetin again I need Ngozi, Ngozi no leave me go Where I for go again if Ngozi wan leave me so Ngozi Ngozi no leave me go Where I for go again If Ngozi wan leave me so Ngozi
Writer(s): Eric Ahiauzu Pka Ric Hassani Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out