album cover
SPACE
57
Afro-Beat
SPACE은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 15일일에 KINGSAM MUSIC에서 발매되었습니다.ALL EYES ON ME - EP
album cover
발매일2024년 7월 15일
라벨KINGSAM MUSIC
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

작곡 및 작사
Romeo Odame
Romeo Odame
작사가 겸 작곡가

가사

[Verse 1]
I just dey miss you more when you no dey my body o
Baby don't leave me go lonely oo
Baby don't leave me go lonely oo
I don dey plead everyday can't you see sey amake sorry oo
Baby don't leave me go lonely oo
Baby don't leave me go lonely oo
[Verse 2]
I don fall plenty
I don dig what I cannot seed
I can't breath cause is too heavy
I can't carry cause is too heavy yeah yeah
I don fall plenty
I don dig what I cannot seed
I can't breath cause is too heavy
I can't carry cause is too heavy
[Verse 3]
I don dey wait for you my darling
Tell me the truth that you love me
Is it so sweet just to break up?
Is it so sweet just to space out?
I don dey wait for you my darling
Tell me the truth that you love me
Is it so sweet just to break up?
Is it so sweet just to space out?
[Chorus]
I can't wait for long, wait for long oo
You know with you afit to live for long o
Na your love ago fight in all oo baby
Shey na you wey adey find now wear designer ahh
Everything for be in line now ahh
If we meet ibi final ahh
Sakeof you adey cry now adey high now
Adey think anytime how
Don't feel safe anytime round
[Verse 4]
Ibi time wey go talk o
Man no fit wait o
Heart no fit wait o
Dwag all the hate oo
Come back my cake I need your only love
Ibi time wey go talk o
Man no fit wait o
Heart no fit wait o
Dwag all the hate oo
Come back my cake I need your love
So please don't ignore me
Don't leave me lonely
Don't leave me lonely
Mmmmm
[Chorus]
I can't wait for long, wait for long oo
You know with you afit to live for long o
Na your love ago fight in all oo baby
Shey na you wey adey find now wear designer ahh
Everything for be in line now ahh
If we meet ibi final ahh
Sakeof you adey cry now adey high now
Adey think anytime how
Don't feel safe anytime round
Written by: Romeo Odame
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...