album cover
Mo
15,202
Music
Mo은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 14일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Party Boy Barry - EP
album cover
발매일2023년 12월 14일
라벨Dvpper Digital
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Barry Jhay
Barry Jhay
실연자
작곡 및 작사
Barry Jhay
Barry Jhay
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Dibs
Dibs
프로듀서

가사

[Verse 1]
Every new day new wahala
Wetin dey happen wetin kpa o
My enemy fall for gutter yakata
Emi idan mo gbena gori ọta o
I no be custom I no dey border
Agbako 750 10 Naira l'ọn ta o
Na since when I don enter this world them
Dem don dey tell me say one day e go better o
E go better o
[Chorus]
Ṣe na like this una dey do for this place?
Clearly everybody don crase
Demon' tan ẹṣin color color
Mo kọja ẹni tẹ ma ma fọbọ lọ
Abi awọn ase yin tẹ ma ma lẹdi mọ
Ọpọn ti sun ọmọ ko si yẹn mọ
Kiniun lọba ẹranko a yatọ
Olomi lo maa rẹ alara lo maa mọ
Mọ
[Verse 2]
Me no get energy no energy to dey worry
I'm 100 on my end I stay jiggy
Ọmọ no be lie say this days a problem shared na see finish
Ko dẹ le rẹ body
If I no retire nobody fit retire me
Gba bayii no come dey dey pressure me
If I never die nobody papa fit to bury me
[Chorus]
Ṣe na like this una dey do for this place?
Clearly everybody don crase
Demon' tan ẹṣin color color
Mo kọja ẹni tẹ ma ma fọbọ lọ
Abi awọn ase yin tẹ ma ma lẹdi mọ
Ọpọn ti sun ọmọ ko si yẹn mọ
Kiniun lọba ẹranko a yatọ
Olomi lo maa rẹ alara lo maa mọ
Mọ
Written by: Barry Jhay
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...