album cover
Comforter
15
Christian & Gospel
Comforter은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 29일일에 Joekings and Ealle에서 발매되었습니다.Comforter - Single
album cover
발매일2023년 12월 29일
라벨Joekings and Ealle
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

크레딧

실연 아티스트
JoeKings
JoeKings
실연자
Ealle
Ealle
타악기
작곡 및 작사
Ujah Joseph
Ujah Joseph
작사가 겸 작곡가

가사

Hmmmm
Yeah
Yeah
All of my blessings before me
You tell me make I no worry
Wetin you want e go be
Wetin you find you go see
All of my blessings dey for me
You tell me make I no worry
Wetin you want e go be
Wetin you find you go see
My Comforter
All rounder
Take my cross to Golgotha
Golgotha
Iwo'Niko'n lole soo mi
When everybody leave dundun you dey for me
Carry my tea
Top am with your honey
If e no be you I for still dey my folly
Chants
All of the odds were against me
Mountain face me
Like soldiers dey chase me
Seem like I was in-between
The devil and the blue sea
Who go fit to save me
Homies don forsake me
Sapa gan dey choke me
Omo e for no funny if heaven for forsake me
Your purpose was to make me
The heat you use to bake me
Now I be like Apata
Nothing wey fit to shake me
You no do me cunny
You make sure say e con sure for me
Your love no get synonym
I love it when you call me your baby
You no do me cunny
You make sure say e con sure for me
Your love no get synonym
I love it when you call me your baby
All of my blessings dey for me
You tell me make I no worry
Wetin you want e go be
Wetin you find you go see
All of my blessings dey for me
You tell me make I no worry
Wetin you want e go be
Wetin you find you go see
My Comforter
All rounder
Take my cross to Golgotha
Golgotha
Iwo' niko'n lole soo mi
When everybody leave dundun you dey for me
Carry my tea
Top am with your honey
If e no be you I for still dey my folly
Written by: Ujah Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...