album cover
Comatalevu
album cover
Comatalevu은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 15일일에 Ejoya Entertainment Limited에서 발매되었습니다.Class of '23
2023년 12월 15일
라벨Ejoya Entertainment Limited
언어English
BPM119
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

No dey Form
No dey Form Pick Up Your Phone When I Call
O When I Call On You
Isale Eko
Send Your Location
Where You Dey?
I Go Run
Me I Go Run To You!
When I Need Medicinal Things, You Be Agbo
E Give Me Peace, E Give Me Plenty Joy
To ri e Mo Ma gba gbe any Olosho
O my Caro yeah ah ah
Only Me Wey Wey Go Be Your Umbrella
Me Wey Go be Your Umbrella
Me wey Go Be Your Hmmm hmmm hmmm
O dunmomi You Give me stamina Mina
Stamina Mina Mina ahhh
Comatalevu Baby
Abeg O
Dey do as I do My Boo
Ko seni body to le dabi Like You
Correct oo!
Anything For You
Anything For You!
Anything for you my baby ah
Oh ah oh ah ah
I will cross the ocean just for you
Oh Oh Oh Oh
I won't pay attention to the crowd
Oh Oh Oh Oh
Cos my heart is listening to you
So tell me that its only me
Only me
That can touch you like I do
I do I do
Sometimes I get on the edge of jealousy
Jealousy
Don't wanna see no one with you
With you with you
With you
Only Me Wey Wey Go Be Your Umbrella
Me Wey Go be Your Umbrella
Me wey Go Be Your Hmmm hmmm hmmm
O dunmomi You Give me stamina Mina
Stamina Mina Mina ahhh
Comatalevu Baby
Abeg O
Dey do as I do My Boo
Ko seni body to le dabi Like You
Correct oo
Anything For You
Anything For You
Comatalevu Baby
Abeg O
Dey do as I do My Boo
Ko seni body to le dabi Like You
Correct oo
Anything For You
Anything For You
Comatalevu anything for you
Anything for you
Anything for you
Anything for you
Anything for you
Written by: Chinanu Onuoha, Solafunmi Yemi Olowolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...