album cover
Psycho
album cover
Psycho은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 28일일에 Spaze에서 발매되었습니다.Psycho - Single
2023년 12월 28일
라벨Spaze
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

This time oh this night
I want you alright yeah I want you all right
Night night
Your face so fine
You shine pass light
Wetin Dey my mind na you go decide
Wetin I Dey feel I no fit deny
Ahn
I like you
I can't stop I like you
I wanna grab you nice
Hold my hands girl pull me closer
Yeah yeah Lasan
This your beauty na the best lasan
If you be artist you go be the maestro
I'll live your ways till thy kingdom
Till thy kingdom come
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
Do do do do do
Make I Dey Dey Dey your mind
Make I Dey your side
Oh make I feel alright
Do do do do do
Make I dey make I make you feel nice
Make we Dey live without worries
With you I found one thing I love
Do am do am do am do amaze me
Tonight we go press button
Dem no know nothing
You my darling no no
You my darling oh no no no
Do am do am do am do amaze me
Tonight we go press button
Dem no know nothing
You my darling no no
You my darling oh no no no
Oh yeah
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
You drive me psycho
Do am do am do am do amaze me
Tonight we go go crazy
Dem no know nothing
We press button
Please
Do am do am do am
Do amaze
I fears we go press button
Dem no like nothing
Believe believe
Written by: Segun Emmanuel Awodamila
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...