album cover
On Soft
album cover
On Soft은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 3일일에 Olywizzy에서 발매되었습니다.On Soft - Single
2024년 1월 3일
라벨Olywizzy
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Ogo ti mo Gbe wa aye Ma se ba omi Loor
Gbe ire temi de ki ma gbadun loor
Baa Erin ba kan lu odo erin a ba omi Loor
So I pray to God make he show me love
I Dey hustle non stop
I no dey dull twenty four seven
Omo ope I just dey bomb
If I no hustle Wetin mama go chop
I get this believing one day he go soft
Ori ti kpe o Moti moona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble
Ori ti kpe o Moti moona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face thе devil
You know the levеl Omo na royal rumble
Mo fi okpe fun Jehovah
Audra mi gba
Give thanks to jah Enemies wan make I suffer
Carry my hustle and my ladder For my shoulder
Go on my knees pray to God make I go far
Tori ti Sapa baa de All my friends them go Japa
Swear them go Bop
Tell me who go follow you suffer
He go remain you and your God for Kona
So use your head try remember as you soft
I Dey hustle non stop
I no dey dull twenty four seven
Omo ope I just dey bomb
If I no hustle Wetin mama go chop
I get this believing one day he go soft
Ori ti kpe oro ti kpe o Moti mo ona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble
Ori ti kpe o Moti mo ona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble
Written by: Olywizzy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...