album cover
Wave
Hip-Hop/Rap
Wave은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 11일일에 Andre Trap INC에서 발매되었습니다.Trapwave EP
album cover
발매일2024년 1월 11일
라벨Andre Trap INC
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM82

크레딧

작곡 및 작사
Andre Oluwaseyi
Andre Oluwaseyi
작사가 겸 작곡가

가사

Omo iyami Wetin sup wetin pop Wetin dey
Give me update make we chop make we run make e pay
Wey the money make we chase
Send me location of the place
Make i pull up make we dey
Wey the benz wey the range
Light up the blunt make we vibe along
Make we sing along
To my stories i dey tell all
make we hear am all
I no care at all
make the popo stop
I go jam am gan
many matters on my mind together we go feel among
Light up the bars make you pass and puff
Another level of highness and that's a cloud
Mark Zugerberg want take my account oh that's a lie
Any job i dey do am, any beat i dey kill am
Vibez on vibes i dey tell you the spirit i dey lead am
Holy Ghost fire on top my enemies that's a hands down
My prosperity is a must and that's a fact now
I'm telling you my mind oh yeah and that's a pens down
Many obstacles i be overcoming
Real like story I swear my life ain't a movie
As a legend my story deserves some trophy
Ain't talking about some drinks but a fucking legacy
Omo iyami gbowolo ko lo for
Ama jaye yi pe se ko lo for
Puff and pass na the game ko lonfar
Ma je ki mummy eh mo ni le se pe o lon fa
Alaye gbe San le, na lo gapa simi
Walai tin ba bo ewule oma ku pata ndi mi
Agbo to ta di meyin agbara lo lo muwa
My **** No compare my V12 to your Maruwa
I trust my mind every where i go just like MTN
Shine your eye make dem no loose guard you for your settlement
Bail is free but when you wan comot you go settle men
If na lie make you ask Pablo and him him fellow men
No more capping no more capping everybody don dey wear cap
Y'all know the truth is bitter but yet you enjoy lies
I'm a man of truth and i can do wonder and full signs
Calculate the figures and be sure we're on the same side
Omo iyami gbowolo ko lo for
Ama jaye yi pe se ko lo for
Puff and pass na the game ko lonfar
Ma je ki mummy eh mo ni le se pe o lon fa
Written by: Andre Oluwaseyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...