album cover
Zero Panic
9
World
Zero Panic은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 2월 2일일에 Ployco Limited에서 발매되었습니다.In God I Trust - EP
album cover
발매일2024년 2월 2일
라벨Ployco Limited
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

실연 아티스트
Wavy TK
Wavy TK
실연자
Ladeskid
Ladeskid
실연자
Soti
Soti
실연자
작곡 및 작사
Ilori Abdulsalam Olalekan
Ilori Abdulsalam Olalekan
작사가 겸 작곡가
Adedokun Ololade
Adedokun Ololade
작사가 겸 작곡가
Mautin Towolawi Gbemisoke
Mautin Towolawi Gbemisoke
작사가 겸 작곡가
Wavy TK
Wavy TK
편곡자

가사

Owo mi long bi anaconda
Won wonder Bi oluwa shey dara
Eti mo pe mio le suffer
Mo yofar bi Bella shmurda
Gbogbo beat lama murder
Fv*k baba won God punish their mother
Ninu club awan order
No enemies nibi bayi awa brother
Look here who dey check am
Make I tell them no fear dem go hear am
Back to back to the center
Pounds sterling okin se egbe cefa
Generator okin se egbe nepa
Kaki no be leather
Wavy no be segha
Awa bad nibi bayi we be federal
My life dem no pray make i see money
He shock dem as i get money
Na this hustle be my therapy
Be my therapy
For here trenchkid no dey panic oh
Steady grinding wonle bami oh
He no go better gan for my enemies
For my enemies
Na money fit to stop nonsense
Olowo lo laye ko sironbe
Poor man talk he no make sense
Eni ba wu si olowo kole bonbe
Eleda mi ma jen gbabode
Ati Shayor ibo lagba wole
Oro bi owe oye ko loye
Hmmm ologbon lolo ye
Ori iyami majen gba bode
Zero panic mo joja wole
Oun eri keso eyin le laroye
Waka jeje make you dey your day
My life dem no pray make i see money
He shock dem as i get money
Na this hustle be my therapy
Be my therapy
For here trenchkid no dey panic oh
Steady grinding wonle bami oh
He no go better gan for my enemies
For my enemies
My life dem no pray make i see money
He shock dem as i get money
Na this hustle be my therapy
Be my therapy
For here trenchkid no dey panic oh
Steady grinding wonle bami oh
He no go better gan for my enemies
For my enemies
My life dem no pray make i see money
He shock dem as i get money
Na this hustle be my therapy
Be my therapy
For here trenchkid no dey panic oh
Steady grinding wonle bami oh
He no go better gan for my enemies
For my enemies
Hey Wavy TK mix it baby!
Smokethegod!
Written by: Adedokun Ololade, Ilori Abdulsalam Olalekan, Mautin Towolawi Gbemisoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...