album cover
Ready
7,956
Afro-Beat
Ready은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 26일일에 Chop Daily Records/Blue Magic/Encore Recordings에서 발매되었습니다.Ready - Single
album cover
발매일2024년 1월 26일
라벨Chop Daily Records/Blue Magic/Encore Recordings
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

크레딧

작곡 및 작사
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
작사가 겸 작곡가
Gabriel Addo Mensah
Gabriel Addo Mensah
작사가 겸 작곡가
Isaac Nii Yemo Odoi
Isaac Nii Yemo Odoi
작사가 겸 작곡가

가사

[Intro]
I no vex
But I no dey safe
Shey you know when you no dey ma body
I dey mad baby oh
[Verse 1]
Only you wey sabi oh
Na you serenade me oh
Girl your body heavy oh
Oh lady oh, hmm
Call me your papito
[PreChorus]
Girl you looking perfect
You don't need no practice baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Chorus]
Girl you looking perfect
You deserve some loving baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Verse 2]
You ready
Shey you ready oh
I'm ready
When you ready oh
When you need me oh
[Verse 3]
Ma jorley
No be today
Wey I dey chase you
Tell me when you ready oh
[Verse 4]
Adiza
Hold me down
Make I no dey jeopardise my demeanor
For no lady oh
[Verse 5]
Girl me no need no other
Any problem na you solve it, girl you
Gimme love, gimme love
Gimme loving like no other
[PreChorus]
Girl you looking perfect
You don't need no practice baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Chorus]
Girl you looking perfect
You deserve some loving baby
You body is a ten
I need it all on me
[Outro]
You ready
Shey you ready oh
I'm ready
When you ready oh
When you need me oh
Ma jorley, no be today
Wey I dey chase you
Tell me when you ready oh
When you need me oh
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MCDONALD ADOTEY BRAIDE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...