album cover
Commas
2,258,815
Music
Commas은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 30일일에 Mavin Global Holdings Ltd.에서 발매되었습니다.The Year I Turned 21
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:35 - 00:40
Commas은(는) 지난 주에 약 35 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:35
00:50
01:20
01:25
01:40
01:55
02:05
02:30
00:00
02:37

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, aje
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm, hmm
[Verse 2]
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight, fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, Eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...