album cover
Answer
57
Afro-Beat
Answer은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 26일일에 OT Records / Distributed By ALTurnatyyv (Critic Circle)에서 발매되었습니다.Answer - Single
album cover
발매일2024년 1월 26일
라벨OT Records / Distributed By ALTurnatyyv (Critic Circle)
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Jimi Perri
Jimi Perri
작사가 겸 작곡가

가사

Broke my heart to piece
Tell me what you want from me
So many things you did
My head scatter dey burst my head
Girly I can not breath
What else you want from me
My heart broke to piece girl I'm stuck
And down on my kneels
Answer give you sweet love
My girl you nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Oh answer give you sweet love
I swear you nor dey answer
Give you miss call I swear
You nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Girl I dey call your phone
Babe I dey call your phone
Babe nor dey do like that
Girly I dey call your phone
Babe I dey call your phone
Nor dey answer be like say
You get e ginger only you dey
Scatter medulla scatter
My heart and my liver
You nor dey pick my call
Give you miss call
You nor dey pick my call
Give you sweet love
You nor dey give me love
Is it a crime to fall in love
Zombie now girl I dey act
Like zombie now
Girl I dey act like zombie now
Girl I dey act like zombie
Zombie now girl I dey act
Like zombie now
Girl I dey act like zombie now
Do all the things you want
Answer give you sweet love
I swear you nor dey answer
Give you miss call I swear
You nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Oh answer give you sweet love
I swear you nor dey answer
Give you miss call I swear
You nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Girl I dey call your phone
Babe nor go let me go
Girl I dey call your phone
But you nor dey pick your call
Answer give you sweet love
I swear you nor dey answer
Give you miss call I swear
You nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Oh answer give you sweet love
I swear you nor dey answer
Give you sweet love I swear
You nor dey answer
Give you misss call I swear
You nor dey answer
Written by: Jimi Perri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...