album cover
Creativity
album cover
Creativity은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 29일일에 Minfa에서 발매되었습니다.Creativity - Single
2024년 1월 29일
라벨Minfa
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Creativity
Verse 1 they call me minfa minfa
Inspirational singer singer
I dey carry naija sound
I no dey show off show off
My song they enter body body body
Everybody rush am rush
I dey run street
I dey run church
Pre chorus hook
Baba ye Maje k'oju tiwa
Maje k'ota yo wa
Awa kole shalaye
Baba ye Maje k'oju tiwa
Maje k'ota yo wa
Awa kole shalaye
Chorus
So proud of my creativity
Them know from my visinity
Whole its been Jah all the way
Mo deni Taye fe ri mo dẹni Taye fe gbọ oooo
So proud of my creativity
Them know from my visinity
Whole its been Jah all the way
Mo deni Taye fe ri mo dẹni Taye fe gbọ oooo
Verse 2
Have been through hell for this life
Wey I dey ooooo
Where many says I can never make it here ooooo
Shey them be God ?
Oh no they're not oooo
They runs their mouth like say them be God ooooo
Whom God has blessed
Is always blessed for life oooo
If you've got Jah
You've got everything ooooo
Never relent never give up my guy oooo
Just the way minfa never did ooooo
Pre Chorus Hook
Baba ye Maje k'oju tiwa
Maje k'ota yo wa
Awa kole shalaye
Baba ye Maje k'oju tiwa
Maje k'ota yo wa
Awa kole shalaye
Chorus
So proud of my creativity
Them know from my visinity
Whole its been Jah all the way
Mo deni Taye fe ri mo dẹni Taye fe gbọ oooo
So proud of my creativity
Them know from my visinity
Whole its been Jah all the way
Mo deni Taye fe ri mo dẹni Taye fe gbọ oooo
Written by: Femi A. Owolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...