album cover
Answer Me
album cover
Answer Me은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 2월 29일일에 Defabs Digital에서 발매되었습니다.Just The Tip - Single
Released2024년 2월 29일
라벨Defabs Digital
언어English
BPM95
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Ma ko’yan mi kere
I no small for laylay oh
Ask about me sho'ye, mio shere oh
My bebe oh
Ma ko’yan mi kere
I no small for laylay oh
Ask about me sho'ye, mio shere oh
My bebe oh
[PreChorus]
When I day denge, you go dey pose
We don’t tell them, wetin we know
Girl, shenk them, we sabi roll
Girlfriend, nah them be bose
[Chorus]
When I dey call, make you answer me ohh
Na you day give me the ginger yi ohh
Baby girl, don't go outside
All you need is me inside alone
[Chorus]
If I dey call make you answer me ohh
Na you dey give me the ginger yi ohh
Baby gir,l don't go outside
All you need is me inside alone
[Verse 2]
Girl, don't you know I'm falling
Girl, its you that I'm calling (Hey hey)
Without you, girl, I'm lonely
You should know you are for me
[Verse 3]
Girl, I put you in a feeling when you listen to my song
When you see me are you falling for me?
Baby ko wa so
Chief daddy, I gat it, no pressure
Physically, mentally, you already know
[PreChorus]
When I dey denge, you go dey pose
We don’t tell them, wetin we know
Girl, shenk them, we sabi roll
Girlfriend, nah them be bose
[Chorus]
When I dey call make you answer me oh
(Answer me oh oh)
Na you dey give me the ginger oh
(Ginger me oh oh)
Baby girl, don't go outside
(Baby don’t go outside)
All you need is me inside alone
(Baby don’t go outside)
[Chorus]
If I dey call make you answer me oh
(Answer me oh oh)
Na you dey give me the ginger oh
(Ginger me oh oh)
Baby girl, don't go outside
(Baby don’t go outside)
All you need is me inside alone
(Baby don't go outside)
[Chorus]
When I dey call make you answer me oh
(Answer me oh oh)
Na you dey give me the ginger oh
(Ginger me oh oh)
Baby girl, don't go outside
(Baby don’t go outside)
All you need is me inside alone
(Baby don’t go outside)
[Chorus]
If I dey call make you answer me oh
(Answer me oh oh)
Na you dey give me the ginger oh
(Ginger me oh oh)
Baby girl, don't go outside
(Baby don’t go outside)
All you need is me inside alone
(Baby don't go outside)
Written by: Tobi Abiola Peller
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...