뮤직 비디오

Korede Bello feat. Don Jazzy - Minding My Business (Audio)
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

제공

크레딧

실연 아티스트
Korede Bello
Korede Bello
실연자
Don Jazzy
Don Jazzy
실연자
작곡 및 작사
Korede Bello
Korede Bello
송라이터
Don Jazzy
Don Jazzy
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Don Jazzy
Don Jazzy
프로듀서

가사

Korede Bello, oh-oh, yeah (yea) It's Don Jazzy again Normally, normally Dem no dey see me for party I dey sip my tea, protect my peace I no dey send nobody Energy, energy E dey show for your body When you call on me like do-re-mi Oya, fa mọ mí, baby Moti ready (okay) Padi mi lo ń ṣe party (na me) Àwọn girls wọn júbàdi (yeba) Ta lo sọ p'o ti pari? (Kole pari o) Na dem sabi, ko ma so katikati Anything wey dem like, anything wey dem want to say Ko dẹ kan mi o We get money for rainy days Every day, we celebrate If you dey pray make I fail I dey pray for you My lawyer dey win any case So, whether you're mad or you craze I no dey follow you race I dey my own dey Minding my business, minding my business, oh Na the work wey dey pay me, oh I dey face on a daily oh Minding my business, minding my business, oh I just dey my Cabana I no like wahala Minding my business, minding my business, oh I dey gather my rabba I no want your palava Minding my business, minding my business, oh Korede Bello and Don Jazzy You see for the community, I comport And when dem call up on me, I support Some kind things I no dey disappoint If e never reach you, then make you wait your turn Moving with security is a must 'Cause some people dey wey their head dey touch Anything I do you no say dem must talk Santa Claus, ọga Elon Musk of course o We get money for rainy days Every day, we celebrate If you dey pray make I fail I dey pray for you My lawyer dey win any case So, whether you're mad or you craze o I no dey follow you race o I dey my own dey Minding my business, minding my business, oh Na the work wey dey pay me, oh I dey face on a daily oh Minding my business, minding my business, oh I just dey my Cabana I no like wahala Minding my business, minding my business, oh I dey gather my rabba I no want your palava Minding my business, minding my business, oh
Writer(s): Don Jazzy, Korede Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out