album cover
Two Fighting
330
World
Two Fighting은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 2월 14일일에 WIND VANE MUSIC에서 발매되었습니다.Two Fighting - Single
album cover
발매일2024년 2월 14일
라벨WIND VANE MUSIC
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM199

크레딧

실연 아티스트
Sean Tizzle
Sean Tizzle
실연자
작곡 및 작사
Sean Tizzle
Sean Tizzle
작사가 겸 작곡가
Ayotunde Lawal
Ayotunde Lawal
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ayotunde Lawal
Ayotunde Lawal
프로듀서
Lussh
Lussh
프로듀서

가사

I wanna be your ore
We can make it work if you stay with me
Oya make we connect
Ma worry ma so mo e
Ore
Kpe mi’loruko make you draw my beard
I get idea
My dear
Abidibombey your body
If you call me once I’ll be there already
Opomulero me I stand ruggedy
I stand Ruggedy, Against enemies
I know sey obirin dey many
But ma you I want Mami
Dakun dakun jo ma kpa mi
Dakun dakun jo ma kpa mi
One fighting
Two fighting
That kind thing
I no want that thing Yeeee
Say Yeeeee
I no want that thing Yeeee
Say Yeeeee
Iyawo mi ma je a ja
ma ja e ja , ma je a ja
I no dey like when we get kanta
Enemies dem want to put sansan
we dey long this matter
I wanna be your ore
We can make it work if you stay with me
Oya make we connect
Ma worry ma so mo e
Ore
Kpe mi’loruko make you draw my beard
I get idea
My dear
Abidibombey your body
If you call me once I’ll be there already
Opomulero me I stand ruggedy
I Stand, Against enemies
I know sey obirin dey many
But ma you I want Mami
Dakun dakun jo ma kpa mi
Dakun dakun jo ma kpa mi
One fighting
Two fighting
That kind thing
I no want that thing Ye
I no want that thing Ye
Written by: Ayotunde Lawal, Sean Tizzle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...