album cover
Doh
album cover
Doh은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 2월 16일일에 Blue Empire Entertainment에서 발매되었습니다.Doh - Single
2024년 2월 16일
라벨Blue Empire Entertainment
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Classical boy
Snap me fine cinemato
Sermakaburi
Yasso
[Verse 1]
Me I want no lies from you my baby boo
Ohema tell me say she want nothing but the truth (Ju)
So many things dey for my mind I want to do to you
If I tell you, girl, you fit to run away
I no want make you run away (Ọlọhun)
[PreChorus]
E be things, e be things (Yeh)
Wetin be this? (Ohh)
If I no lie, how you won take believe?
Who tell you say (Say)
We no fit do?
Must everything be about relationship
I like what I see (Ohh)
E capture my eyes (Yeh)
Shey we fit have some fun tonight?
Make I tell you wetin dey my mind, baby
[Chorus]
Okay, I wan doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I wan doh
I no lie
I won doh, doh, doh
You say make I no lie, I no lie
I wan doh
Your back e dey enter my eye
I wan doh, doh, doh
[Verse 2]
Lo ba ni tani yẹn? Thermometer
Mo sa speedometer, mo ja
Ki lo de, ki lo de? Baba yẹn to ni gbe kolomental sori
Ba mi wa bata mi
Baba yẹn san lori
But, na you wey dey burst my bololo
I know your p-man na sojo
But, na you wey I wan dey doh, doh, doh
[PreChorus]
Sisi Ụlọma
Jọwọ baby, do normal
I wan commot your tu t'appelle, your bra and trouser
Ah ahhn ahhn ahn, Ụlọma
Jọwọ baby, do normal
Wan commot your tu t'appelle, your bra and trouser
[Chorus]
Okay, I wan doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I wan doh
I no lie
I won doh, doh, doh
You say make I no lie, I no lie
I wan doh
Your back e dey enter my eye
I wan doh, doh, doh
Written by: Tolulope Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...