album cover
Mind
Music
Mind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 14일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Road Trip - EP
album cover
발매일2024년 3월 14일
라벨Dvpper Digital
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

크레딧

실연 아티스트
Tee-Y Mix
Tee-Y Mix
실연자
Beekay
Beekay
실연자
작곡 및 작사
Temitayo Ibitoye
Temitayo Ibitoye
작사가 겸 작곡가
Bassey Kenneth
Bassey Kenneth
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Tee-Y Mix
Tee-Y Mix
프로듀서

가사

O god o ni yama ni ya na ah
Tee-Y!
I’m feeling your bass feeling your rythm
See all the guys wey dey your DM
Oreke me I know that feeling
I no go mind I want that billing
O my days I’m no villain
And you think all dem guys are the same
My signs and my stars are different
You go dance to my morning tunes
Oya baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take
baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take oh oh
Kilimanjaro and skydive
Steady dance to your highlife
Little champagne and palm wine
If you give me the bassline
I go give you my days and
I go give you my days and
We no go break time
In the night and the day time
I no go waste your time
O my bass your rythm
See all the guys for your DM
Oreke me I know that feeling
I no go mind if you give billing
Oya baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take
baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take oh oh
Oya baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take
baby be be be pe pe re pe baby shake
baby be be be If you need money you take oh oh
Written by: Bassey Kenneth, Temitayo Ibitoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...