album cover
Unchained
25
Music
Unchained은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 23일일에 King Leeon에서 발매되었습니다.Unchained
album cover
앨범Unchained
발매일2024년 3월 23일
라벨King Leeon
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
King Leeon
King Leeon
실연자
작곡 및 작사
Eric Omoefe
Eric Omoefe
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Dy crux
Dy crux
프로듀서

가사

Crazy
My nights are cold and lonely
My days are going gray
I've been drowning in my thoughts
Abi God put me on pause?
Others on forward?
Anikhin?wetin Dey xup?
No love, no funds
We get dream, but them nor believe us
But na God wey dey fill my cup, my cup
Melody dey, omo see grace
I get the sauce I don dey vibe he don tay
I'm unchained I'm unchained
None of you **** fit to put me for cage
High spirit, I nor dey play
Make dem nor go use my brain
Cus nor be small thing wey man dey face
Now I'm unchained, and I'm up for the chase
Oh my god
Na you dae fill my cup
You give me talent
Now the gbedu nor dey stop
Forever ever, I go dey on top
Hennessy for my cup
I dey steady dey ball
Oh my god
Na you dae fill my cup
You give me talent
Now the gbedu nor dae stop
Forever ever, I go dey on top
Hennessy for my cup
I dey steady dey ball
Bad boy from the trenches
I don see 99
100 nor fit shock me
Nothing you fit do to impress me
Me I dey try, I dey chase my dreams
So nor dey carry body for me
Because para dey for body
And you nor fit tell me nothing
Melody dey, Omo see grace
I get the sauce i don dey vibe he don tay
I'm unchained I'm unchained
None of you **** fit to put me for cage
High spirit, I nor dey play
Make dem nor go use my brain
Cus nor be small thing wey man dey face
Now I'm unchained, and I'm up for the chase
Oh my god
Na you dae fill my cup
You give me talent
Now the gbedu nor dey stop
Forever ever, I go dey on top
Hennessy for my cup
I dey steady dey ball
Oh my god
Na you dae fill my cup
You give me talent
Now the gbedu nor dae stop
Forever ever, I go dey on top
Hennessy for my cup
I dey steady dey ball
Energy 100
Vibe 100
Activities, base on belief
Anikhin? unchained Leeon
Written by: Eric Omoefe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...