뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
temidayo buraimoh
temidayo buraimoh
작사가 겸 작곡가

가사

Mo ronu lo mo joko sori aga
Girlie wetin I Dey reason na ur matter
You show me pepper why you do me like that
You something like a villain coz you stab me for back
I don't understand how you switch up so fast
Sebi na you Dey talk say we no go divide
Now I don Dey call you wey you no Dey reply
Baby no be so coz I want you for life
You took my heart away
You stole my happiness
Now I'm drunk al
Reminisce about the past
I'm wasted I'm a mess
I'm filled with my regrets
And Jenny for the pain
And the codeine to suppress
I don't want to feel no more
I don't want to feel no more
Coz the shit so deep it hurts
Trust, he'll no
Girl I thought I was enough
All you want is more and more
You dont what you want
Tell me what we want
And I know we fight a lot,b I still try to find resolve
Sebi iwo lo so wi pe , ife e o ni lo
Baby mi jo mafimile
Olomi jo mafimile
Mo ronu lo mo joko sori aga
Girlie wetin I Dey reason na ur matter
You show me pepper why you do me like that
You something like a villain coz you stab me for back
I don't understand how you switch up so fast
Sebi na you Dey talk say we no go divide
Now I don Dey call you wey you no Dey reply
Baby no be so coz I want you for life
See what you have done to me
I'm staring at the ceiling Baby it you I need
With that perfect looking body that I can't resist,that I can resist can't resist
I know you got my keys
I'm tryna set me free
Ma se mi bai
Jo ma se mi bai
Girl you know we vibe
Day one you my slime
I know know you, I know you like I know myself
Olomi no go leave
Why you kan dey vex
The pain in my heart o
I can't be sober drinking more shayo
Mehn I'm frozen, Demi lavato she ni mo kako
Losing my guard o, mey wey I bad o
Now I Dey sad o,I Dey pained o
Now I Dey mad o
Now I Dey cry o
- [ ]
Written by: temidayo buraimoh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...