album cover
Holy pass
album cover
Holy pass은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 30일일에 EMW Records에서 발매되었습니다.Fate or instinct
2024년 3월 30일
라벨EMW Records
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Nobody holy pass anybody we all na sinner man
Me I dey mind my business bcos me I be dangbana
Too solid to the bone nothing fit shake my own metal
Na me be that person surrounded by unbelievers
People no loyal ahaha,too many na Judas forget
People wan dey check me ee,shey dem fit balance me ?for where
People too dey pretend,many just wan use person head
Na why I keep my distance,nobody holy pass for here
Hmmm yeah,nobody holy pass for here
Hmmm yeah,nobody be Jesus forget
Always my mind on the plan
When I want to get joy I light up the blour
Bad energy abeg dey very far
E dey sweet and bitter naso life be Oga
Hey!!Yu wan dey reason my matter
If yu over do I go too use yu pa
As I dey here so I be good I be bad
If yu do anyhow yu go see anyhow
Nobody holy pass anybody we all na sinner man
Me I dey mind my business bcos me I be dangbana
Too solid to the bone nothing fit shake my own metal
Na me be that person surrounded by unbelievers
People no loyal ahaha,too many na Judas forget
People wan dey check me ee,shey dem fit balance me ?for where
People too dey pretend,many just wan use person head
Na why I keep my distance,nobody holy pass for here
Written by: Efosa Ikechukwu Osuyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...