album cover
Spin
Easy Listening
Spin은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 29일일에 Jnr sky에서 발매되었습니다.Spin - Single
album cover
발매일2024년 3월 29일
라벨Jnr sky
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

실연 아티스트
Jnr sky
Jnr sky
실연자
작곡 및 작사
Jnr sky
Jnr sky
작사가 겸 작곡가

가사

Sky!!
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada(jekase dada)
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Spin am for me now ah
Kin ma ma lo,till I get a enough
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Don\'t tell me say ur body
Say it baddy pass like that
Wey u wan carry come give Me
Just gimme the booty,lemme press it,I just want to feeling the blessing wey God give u so impressive ah ah
Girl Ur body dey carry me go shey na water abi na wetin.
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Written by: Jnr sky
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...