album cover
Future
3,880
World
Future은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 3월 24일일에 Bamenda Boy Records에서 발매되었습니다.Affection
album cover
앨범Affection
발매일2022년 3월 24일
라벨Bamenda Boy Records
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM92

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Magasco
Magasco
실연자
작곡 및 작사
Tohnain Anthony Nguo
Tohnain Anthony Nguo
작곡가

가사

Any Money wey I get like this any little change, na enjoyment no worry about my future
[Pass me the lighter ]
No de worry about my future any money wey
I get na for enjoy no dey worry about my future ten billion na for destroy
you carry front, you carry back a no di tire tire tire tire you carry front you
carry back my baby o
life No bi two, life no be two two life no be two life no be two my baby o
dan no !!
Any little money, little change na enjoyment tchiki chi tchiki chi tchiki chi
tchiki chi eh!!!
Siri no di play with my first billion she talk say make we go na for Dubai
Me sef I no di play with ma first trillions i want finish your passport
As you dey loyal to me I go make sur sey your head go [samangolo]eh !!!
if you give am only to me I go make sure your mama no go ever borrow!!
See my baby say she dey inlove oh as my money just dey cover cover [2x]
Tire tire tire sir no Dey tire tire tire tire Siri no di ever tire ...
Life no bi two,Life no be two, life no bi two life no bi two two my baby o
dan no !!!
Any little money or little change na enjoyment tchiki chi tchiki chi tchiki
chi tchiki chi eh...
Yeah!! see life no bi two
so I go take my time and I go leave my life
Life no bi two
my brother cut me so o so I go find my own life no bi two
you bi carry nothing come, you go carry nothing go life na helele
so if u waste your time,you no go waste my time
See my baby say she dey inlove oh as my money just dey cover cover [2x]
Tire tire tire sir no Dey tire tire tire tire Siri no di ever tire ...
No de worry about my future any money wey I get na for enjoy no dey
worry about my future ten billion na for destroy
you carry front, you carry back a no di tire tire tire tire you carry front you
carry back my baby o
life No bi two, life no be two two life no be two life no be two my baby o
dan no !!
Any little money, little change na enjoyment tchiki chi tchiki chi tchiki chi
tchiki chi eh!!!
Written by: Tohnain Anthony Nguo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...