album cover
Pull Up
3
Music
Pull Up은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 4월 8일일에 ZAZA_BLAZING에서 발매되었습니다.Pull Up - Single
album cover
발매일2024년 4월 8일
라벨ZAZA_BLAZING
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM82

크레딧

실연 아티스트
Zaza_blazing
Zaza_blazing
실연자
작곡 및 작사
Ifeoluwa Emmanuel Adigun
Ifeoluwa Emmanuel Adigun
작사가 겸 작곡가

가사

Tímagbo ZAZA
To the world oo
Fucking world
Say clear road for dem my guy
Anytime dem pull up
More bottles for the road
When dem man up
Hennessy pelu martell
Malojogor
Even toba jogor gon no go too talk
Coz if you too talk omo you fit fuck up
Make you clear road o when dem pull up
Clear road o when dem pull up
Make you clear road o when dem pull up
Came thru with my guy’s
Presido no be vice
Swag too chill like ice
Straight forward no disguise
Toba de shen puff koma pass
Toba ti pe oti cast
Dem say we local we razz
Buh we stacking the bags
And we jonzing on koda
Gba molly feyin Malo sober
Outlaw bi set awon 2pac
Gunshots logbo toba GBÒ Koba
So when we up we up for the money
Make you no go dey move cunny
Anytime tinba ti bone si e
 omo oro mi koMaloma feyin yahh
clear road for dem my guy
Anytime dem pull up
More bottles for the road
When dem man up
Hennessy pelu martell
Malojogor
Even toba jogor gon no go too talk
Coz if you too talk o omo you fit fuck up
Make you clear road o when dem pull up
Clear road o when dem pull up
Make you clear road o when dem pull up
Omo oba zaki
Loud nu backy
VSOP tonso yen o high ju pami
Shomo colo koko butter
Malo bawon shafarawe gboja
Toba de shrine nibi to oluwetin we
Oma gba p’olorun Loga
Wonti da coco Sinu Fanta
Eruku backy yatosi rizzla
Jalopi malofiwe Beamer
Bi loseyi woni ko Giza
 Ko Giza
Wo Naija wò Ivory Coast
Tawon omo oro ti repost
Psycho yaba apa osi
Omo oro malo jonzing
clear road for dem my guy
Anytime dem pull up
More bottles for the road
When dem man up
Hennessy pelu martell
Malojogor
Even toba jogor gon no go too talk
Coz if you too talk omo you fit fuck up
Make you clear road o when dem pull up
Clear road o when dem pull up
Make you clear road o when dem pull up
(Ahh anytime dem pull up)
Olamide Baddoo pull up
Wizkid daddy Zion wonma pull up
Davido baba imade Gon pull up
African giant burna boy gon ma n pull up
 
Ojo sneh, Bbanks sneh won ma n pull up
Darmie blaq gon MÀÁ n pull up
CDQ yeh yeh won pull up
Reminisce Alaga won ma n pull up
Selo blogger gon pull up
Baami sneh
 pull up ,
Pull up
Written by: Ifeoluwa Emmanuel Adigun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...