album cover
Overdose
album cover
Overdose은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 5월 28일일에 Frontier Music에서 발매되었습니다.Four - EP
앨범Four - EP
2020년 5월 28일
라벨Frontier Music
언어English
BPM103
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
People dey ask me say
Wetin you give me chop Odo?
I dey tell dem say
Wetin you give me na just love
I dey ask you say
Wetin you give me chop Odo?
You dey tell me say
Wetin you give me na just love
[PreChorus]
Juma sosoliso Ajuma
Where you go I wanna go Ajuma
Baby boy sosoliso Ajuma
Oh Ajuma catch my heart Juma
Baby boy sosoliso Ajuma
Where you go I wanna go Ajuma
Baby boy sosoliso Ajuma
Eh you have captured my heart o
[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
[Verse 2]
Whether na sunny abi na rainy whether
You can count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there
Whether na morning abi na evening time o
Baby count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there
[PreChorus]
Juma sosoliso Ajuma
Where you go I wanna go Ajuma
Baby boy sosoliso Ajuma
Oh Ajuma catch my heart Juma
Baby boy sosoliso Ajuma
Where you go I wanna go Ajuma
Baby boy sosoliso Ajuma
Eh you have captured my heart o
[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Written by: Dunni Alexandra Lawal, Ikuforiji Olaitan Abdulrahman, Raheem Oluwaseun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...