album cover
Do You Wrong
album cover
Do You Wrong은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 1일일에 TRAD에서 발매되었습니다.Do You Wrong - Single
2024년 5월 1일
라벨TRAD
BPM103
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Chorus]
See, everyday I dey face my call
Ballin' and I no fit fall
'Cos all my life I've been moving up
Shoutout to my ancient one
I know my guys wey dey put me on
Girlie wey dey show me love
You know sey me I no fit do you wrong
Me I no go do you wrong
[Verse 1]
All night, feeling so jaded
Turn up for the whole weekend
Howfa, **** from the old days
It's been a long time coming from wayback
I'm trynna move it from the basics
I don dey see their many faces
I had to make a couple changes for some reasons
[PreChorus]
So, these days I'm away for
No yawa, do not disturb
I know sey I no dey conform
I no like any mix up
I wan dey for my own world
We no need to dey link up
So, these days I'm away for
I no want any disturb
[Chorus]
See, everyday I dey face my call
Ballin' and I no fit fall
'Cos all my life I've been moving up
Shoutout to my ancient one
I know my guys wey dey put me on
Girlie wey dey show me love
You know sey me I no fit do you wrong
Me I no go do you wrong
[Bridge]
Ouu ah ouu ah
Why you wanna go back tonight?
Wait on, wait on yea
Now you gotta hold on o Nanya
I'll be on my way right back
What you need now tonight?
Girl, you got me moving mad, yea
[PreChorus]
So, these days I'm away for
No yawa, do not disturb
I know sey I no dey conform
I no like any mix up
I wan dey for my own world
We no need to dey link up
So, these days I'm away for
I no want any disturb
[Chorus]
See, everyday I dey face my call
Ballin' and I no fit fall
'Cos all my life I've been moving up
Shoutout to my ancient one
I know my guys wey dey put me on
Girlie wey dey show me love
You know sey me I no fit do you wrong
Me I no go do you wrong
Written by: Ken Adele Victory
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...