album cover
Blessing
54
Afro-Beat
Blessing은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 5일일에 4579086 Records DK2에서 발매되었습니다.Journey To the Light (EP)
album cover
발매일2024년 5월 5일
라벨4579086 Records DK2
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Chukwuka Emmanuel
Chukwuka Emmanuel
작사가 겸 작곡가

가사

My guy abeg make I borrow your gas
Make I use am rush cook beans
Ah ah ah ah 'ah ah Dey dey rush cook beans, comot hand
Haha haha
You don catch me , bad guy
Sky Prince lelele
It always seems impossible 'until it is done
Dem no dey rush cook beans'until e don
The matter e long but we cut am short
I know say the hustle hard 'but We no carry g*n
We no go carry g*n oh
As I dey work 'I Dey pray
As I dey pray 'I dey work
Oluwa no put me to shame
Make my blessing no delay oh
As I dey work 'I Dey pray
As I dey pray 'I dey work
Oluwa no put me to shame
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Chukwu-Nedim, yenim-eka
Ukem-nnario, no pass my by
You know this matter 'pass my guys
Na you Dey with me 'when I dey cry
Pasa corto 'vista larga
Short steps 'long vision , that is the motto
Slowly and steady 'Slowly and steady
Slowly and steady
It always seems impossible 'until it is done
Dem no dey rush cook beans 'until e don
The matter e long but we cut am short
I know say the hustle hard ' but We no carry g*n
We no go carry g*n oh
As I dey work 'I Dey pray
As I dey pray 'I dey work
Oluwa no put me to shame
Make my blessing no delay oh
As I dey work 'I Dey pray
As I dey pray 'I dey work
Oluwa no put me to shame
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Blessing 'blessing
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Make my blessing no delay oh
Written by: Chukwuka Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...