album cover
Kpolongo
913
Music
Kpolongo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 4월 19일일에 Solidstar.에서 발매되었습니다.Kpolongo - Single
album cover
발매일2024년 4월 19일
라벨Solidstar.
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM187

가사

Oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
Oh wi
(Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
I make dem dance
And I make everybody dey jogodo
Make dem high
Like dem don drink ogogoro
Give dem vibes
Wey dey make dem dey kpolongo oh wi
I make dem dance
And I make everybody dey jogodo
Make dem high
Like dem don drink ogogoro
Give dem vibes
Wey dey make dem dey kpolongo oh wi
Oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
Oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
From Ajegunle
To all over the world
I get ear
But I no dey hear word
My music blow
Reach your domot
Fear no man
But I only fear God
Pretty girl
Open make I enter
Since last night
I don dey knock pon your door oh
Eh mama muo
I make dem dance
And I make everybody dey jogodo
Make dem high
Like dem don drink ogogoro
Give dem vibes
Wey dey make dem dey kpolongo oh wi
I make dem dance
And I make everybody dey jogodo
Make dem high
Like dem don drink ogogoro
Give dem vibes
Wey dey make dem dey kpolongo oh wi
Oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
Oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi oh wi
Dubidubidubi o wi
Written by: Joshua Iniyezo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...