album cover
CHASE
3
Alternative
CHASE은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 10일일에 EMINEL, under exclusive license to Tentoes Steady Grinding TSG.inc에서 발매되었습니다.CHASE - Single
album cover
발매일2024년 5월 10일
라벨EMINEL, under exclusive license to Tentoes Steady Grinding TSG.inc
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM139

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Emmanuel Mathew
Emmanuel Mathew
작사가 겸 작곡가
Shola Balogun
Shola Balogun
작사가 겸 작곡가

가사

EMINEL
They call me number1 Ichiban
And me no Dey come from Japan
Hop on the mic man ah feel like Jagaban
I told my popsi say na music e ask say shey na the plan?
Very soon I go Dey sip Hennessy wey dey very special
Na every day I Dey imagine when I go dey chill with skepta
Hop on the beat my brother mi go buss my gun
No go whine me son
I no want make dem reason my matter for where I'm from
But if I lap una 18 with my **** una defense go scatter
We no Dey play play play
Tell dem boy' make dem japa
Brother man Wait wait wait
Where you been dey when man Dey chase chase chase
Chasing the mulla everyday day day.
Zero to Hundred every day day day
We dey holiday eh say Brotha man Wait!
I'm steady on grind like I'm never gonn lose it
Told my brother keep pushing
No retreat no surrender
Steady chasing gwalla from January to December
And if you no be member no come Dey whine cos I no like leech for my center
So if they fashion any weapon against me brotha man it goes back to the sender
Written by: Emmanuel Mathew, Shola Balogun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...