album cover
Mind
64
Afro-Pop
Mind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 4월 26일일에 Wayward Records에서 발매되었습니다.21&SAVAGE - EP
album cover
발매일2024년 4월 26일
라벨Wayward Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

가사

Girly would you smile let me take a photo
You been on my mind sote ah no come Dey Shey normal
But normally, thugaa baby no normal
147 days baby ah still Dey remorseful (147 days)
Oh gada the things you do baby (you make me go crazy)
Now ah speed dail my plug cause ah no fi sober
Omo she be thief she be arm robber
Be like she do me jazz, Oshe pericoma
Steady pon this drugs I cannot be sober
What if e be you wey ah come to live for
But if no be u ah fi to kill 4 gan
Nwayi oma mu o
Don't leave me go
Been long ago ah don dey eye u on a low
You know what I want is ur body not ur soul
Ah dey call u baby Biko say hello
I wanna make you my fellow
Marcelo, Castillo, Carmelo
Dem go later let you baby go solo
You'll look really good in my polos
Promise I'll never pass u my colos
Girly would you smile let me take a photo
Take a photo, the things you do baby
You make me go crazy
Now ah speed dail my plug cause ah no fi sober
Omo she be thief she be arm robber
Be like she do me jazz, Oshe pericoma
Steady pon this drugs I cannot be sober
What if e be you wey ah come to live for
But if no be u ah fi to kill 4 gan
Now ah speed dail my plug cause ah no fi sober
Omo she be thief she be arm robber
Be like she do me jazz, Oshe pericoma
Steady pon this drugs I cannot be sober
What if e be you wey ah come to live for
But if no be u ah fi to kill 4 gan
Written by: Asodike Oluebube Paulmary
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...