album cover
Many Things
album cover
Many Things은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 6일일에 Afroboy MK에서 발매되었습니다.Many Things - Single
2024년 6월 6일
라벨Afroboy MK
언어English
BPM72
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Hmm, many things
Ahh yay, so many things (Afroboy)
So many things don sup,
A lot of dem I no fit talk about
Pour me a glass of wine,
make I shayo and keep living my life
I no dey look your face,
Olofofo you no fit kill my vibe
Negodu ka nwoke si ebecha,
I live my life no stressing
I’m all about the paper,
If no be money don’t call me (don’t call me)
Negodu ka nwoke si ebecha,
I live my life no stressing
I’m all about the paper,
If no be money don’t call me (don’t call me yea yea)
I been dey live my life for people wey no send
When dem dey show me love na when I get money
Mana okom n’aka fa ncha awaa
Mkpo their number fa ncha akoo (fa akoom oh oh)
Amaka chop my money finish gbawa door (chai)
Chinedu m nyelu update apialu mgbada m waa
I no give up I still grind, 247 chasing bag
Cos I wan get money on time
So many things don sup,
A lot of dem I no fit talk about
Pour me a glass of wine,
make I shayo and keep living my life
I no dey look your face,
Olofofo you no fit kill my vibe
Negodu ka nwoke si ebecha,
I live my life no stressing
I’m all about the paper,
If no be money don’t call me (don’t call me)
Negodu ka nwoke si ebecha,
I live my life no stressing
I’m all about the paper,
If no be money don’t call me (don’t call me yea yea)
Written by: Udemu Moses Makuo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...