album cover
Van Dijk
7,534
Alternative
Van Dijk은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 21일일에 6uff에서 발매되었습니다.Menace to Society
album cover
발매일2024년 6월 21일
라벨6uff
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM115

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
6uff
6uff
실연자
작곡 및 작사
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Spakee
Spakee
프로듀서

가사

Iron
(Spark it)
Man like Virgil van Dijk, I go stop any goal
Wey wan score my net (break leg)
I was born with a silver spoon
But still I hustle to find my plate (iron)
Graduated from Babcock with two extra years
Dem dey laugh my face
It was for the music, I put my life on it
If you thinking I'ma stopping it
My ****, you are far from it (focus)
Swear down, you can bank on it
That I'ma reap from it
To the people wey dey sleep on me
It's written in the stars
Say e sure for me (clear road)
'Cause oil dey my head
Elevate then I navigate
To a place not just normal place
Far, far away, far away, far away (one way)
They no fit catch me aje, aje, aje
They no fit catch me laye o, laye o, laye o (iron)
They no fit catch me aje (para), aje (para), aje (mural)
They no fit catch me laye o (iron), laye o (focus), laye o
Man like Virgil van Dijk, I go stop any goal
Wey wan score my net (Gattuso)
I was born with a silver spoon
But still I hustle to find my plate (tear post)
Graduated from Babcock with two extra years
Dem dey laugh my face
It was for the music, I put my life on it
If you thinking I'ma stopping it (how?)
My ****, you are far from it (eh)
Swear down, you can bank on it
That I'ma reap from it (iron)
To the people wey dey sleep on me
It's written in the stars
Say e sure for me (clear road)
'Cause oil dey my head
Elevate then I navigate
To a place not just normal place
Far, far away, far away, far away (far gone)
They no fit catch me aje, aje, aje
They no fit catch me laye o, laye o, laye o (iron)
They no fit catch me aje (para), aje (para), aje (mural)
They no fit catch me laye o (iron), laye o (focus), laye o
(It's Spyritmyx)
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...