album cover
Emo
album cover
Emo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 27일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Muyeez (Deluxe) - EP
2024년 5월 27일
라벨Dvpper Digital
언어English
BPM87
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Hmm-mm-mm, yeah
Ooh, ooh, ooh, ahn
Ah, Muyeez
Ah-ah-ah
[Verse 1]
I get many things wey me wan talk
Bad belle wan push me for kọrọ
What I ṣá know, gee, ọmọ, me, I dey comport
Na only God I dey consult
Grace knocking every day non-stop
Wetin God don do, it cannot be undone
I be God's son like Jesus
'Cause I be God's son like Jesus
You know
[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Then, my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye
Ayy, alaye
The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Call my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh
[Verse 2]
I get many things wey dey bother man, oh
Sort out my problems to, no, brother man
'Cause nobody been dey when I no see car
And I dropped I.G make them emotional
Wake up in the morning and I pray to Jah
'Cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja
But I be king, I be passenger
And I be king, I be passenger
[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Then, my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye
Ayy, alaye
The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Call my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh
[Outro]
Oh-oh-oh-oh, ogo aye, ahn
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, ahn-ahn
Oh-oh
(Ogo aye, ahn-ahn)
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye
Alaye
Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
And my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye
Alaye
The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Then, my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh-ah
Written by: David Williams, Loseyi Balogun, Moshood olanrewaju abdulmuiz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...